Anytime
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Whole heap of dancehall killer
Idcobaasa Music
Rocket launcher
Yeah yeah
Dipana the sea
Dipana the ocean
Wetin I don see
I no fit to mention
Mummy tell me
My boy take caution
Omo ilenu
When I'm bread in the butter
Biggie and I'm a bouncer
When I'm bread in the butter
Tell Slim say na my dancer
Wetin be the matter lo ko ko ko
When I get the money I say ko ko ko ko
Thanks to my mummy lo ko ko ko
When I get the money give her lo ko ko ko
Kiri temi se, kaye ma se mi
Kori mi gbemi o
Kiri temi se, kaye ma se mi
Kori mi gbemi o
Anytime the rain is falling
Me and my mummy we share Mama Kumi
We don't sleep when you guys are snoring
Omo no time
Menigba adomo
Ogunle ede dumunum
We don't mind
We don't time
With the uju and sprite yeah we don grind
No grind
No grind
No grind
No grind
Mi o gbo pa mi o gbo wonle
Who gon fit tell me say I know nothing
Ojo tiro won le munade
We go dey things say na normal thing
Mo ke mo ke bati mo de le
Mumsy sha fole o fo sho loru
Popsy pops e dey forever
Mumsy lese gbon to america
Cash o to ri keshi
Shoki salugbo omo logbo jade ninu trenches
Omo no be jagbajanti
Say hello baby to ba ri mi ninu bentley
I fly over na e wan port harcourt
Me and male we dey hustle we dey up clock
I turn grind grind grind grind I don skolonto
I no be suepe no I no be olodo
I hear win win win ti I come wolombo
Na where the koli dey me I wan follow go
Nnai nlembe o nlembe o
Oso lowe o adoyo
Omo the country hard no be my fault
See I really came to Lagos by bus
If e be no work to go say na my loss
Pray to my God as I dey wait for my turn
We fit share the kpoli when I dey bunk
Me I no fit yarn tori the story go long
Anytime the rain is falling
Me and my mummy we share Mama Kumi
We don't sleep when you guys are snoring
Omo no time
Menigba adomo
Ogunle ede dumunum
We don't mind
We don't time
With the uju and sprite yeah we don grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind
No grind