Skip to content

Da Na Sani

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Make water carry me dey go Emini dey call me boyskido Baby i know i fucked up oo You dey call me i dey hangup ooo Them beg me beg me but i no gree hear Cause i been dey form boss oo Right now I know my mistakes And i am going down on my knees o oo I fit to kill my self for you I fit do anything for you Girly i fucked up Girly I messed up Girly i did So many harsh things i did So many harsh things i did Forgive me Girly i fucked up Girly I messed up Girly i did So many harsh things i did So many harsh things i did Masoyiya don Allah ki tausaya In ba ke akwai wuya Son ki duk ya rataya Mini zuciya Habibiya don Allah ki tausaya In ba ke akwai wuya Son ki duk ya rataya Mini zuciya Ooooh my khadija Jiki duk madara baby Na you dey drive me crazy Your love is so amazing Kuka ni ke in babu ke Tell me what else I have to say Girl i have been begging Girl i have been begging Girly i am begging begging begging Dana sani da ban yi ba I miss you my khadija Without you i dey shiver I don smoke all the shisha Dana sani da ban yi ba I miss my you khadija Without you i dey shiver Masoyiya don Allah ki tausaya In ba ke akwai wuya Son ki duk ya rataya Mini zuciya Habibiya don Allah ki tausaya In ba ke akwai wuya Son ki duk ya rataya Mini zuciya Masoyiya don Allah ki tausaya In ba ke akwai wuya Son ki duk ya rataya Mini zuciya Habibiya don Allah ki tausaya In ba ke akwai wuya Son ki duk ya rataya Mini zuciya