Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
I Get Jesus, No Wahala !
KEVIN DAVID KAYDEE
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Ogbeni Aweh
Comot your shoe Comot your shoe
Nothing spoil
I get Jesus
No wahala
I geti super Daddy wey dey pamper me from yonder
Yonder yonder
I get Jesus
No wahala
I geti Father wey get everything including fire
You no fit koba me, koba me, koba me
You no fit koba me, koba me, koba me
I get Jesus
No wahala
I geti super Daddy wey dey pamper me from yonder
Ariru eri, ehhhhh
Them never see themselves
Nothing spoil
One, two, three, four
Feel the gbedu wey dey knock for your door
There's no time to be dundi for floor
The feeling is right and the rhythm is tight
Join the gbedu make you get to the height
The music dey bounce I no need to announce
Oluwa is here there's nothing to fear
Wait
Try to listen
Holy spirit don dey power the flight
And I don't understand what you are still waiting for
Brethren catch the fire cause I know this is sure
Sure?
Shwure
Jor o
Try this challenge as you jump on the groove
And you make all the move wey dey make devil loose
See na praise we dey praise no be craze we dey craze
Tell your troubles to get out of your face
Ewerem Jesus
No wahala
I geti super Daddy wey dey pamper me from yonder
Ewerem Jesus
No wahala
I geti Father wey get everything including fire gbosa
Them no fit nyem nsogbu, nyem nsogbu, nyem nsogbu
Them no fit nyem nsogbu, nyem nsogbu, nyem nsogbu
Ewerem Jesus, otua
No wahala
I geti super Daddy wey dey pamper me from yonder
Ogaraya ngada, chai, odiegu, odiegu
Ejebenu jebano Chineke
Ejebano jebenu Chineke
Ozugbo ozugbo
Na so e dey go, oya bring all your problems come give am to God
Chaley move to the beat as you dey feel the heat
E no get the trouble wey God no go fit solve
Na to tell am the matter you want am to run
Check am
Listen oh
Oya dance, for your testimony
Dance, for your ceremony
Oya dance, for your credit alert
Dance. To gladden ya heart
For healing, God go do am
Blessing, He go run am
Prosperity, God go do am
Posterity, na Him getam
Moni Jesu
No wahala
I geti super Daddy wey dey pamper me from yonder
Ewerem Jesus
No wahala
I geti super Daddy wey dey pamper me from yonder
Them no fit koba me koba me koba me
Them no fit koba me koba me koba me
I get jesus no wahala i get super Daddy wey dey pamper me from yonder
ย