Skip to content

Cultist

Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Jehovah Nissi We no fit near BURNA boy so we dance all over Nissi No come stay for my house 2 weeks all over visit I no fit leave that Banny wey I like all over cheating Amapiano piano don Dey take all over DC I no Dey find CARDI B Me sef I want old woman wey go wan carry me Wey go wan marry me No be slay queen girl wey Dey form CARDI B Iceland Greenland Anybody wey jump men gather drill am Egede man must Bam One person boyfriend another person husband Who no get OT nai Dey drag Handset You get only 1 million go Dey order casket I Dey Wida my eyes for the Selina play If Annabel Dey form I Dey Helena place Me I no be (Cultist, Cultist) Me I no be (Cultist, Cultist) Me I no be (Cultist, Cultist) Me I no be (Cultist, Cultist) Me I no be Iceland Greenland Dey gbam Dey well Vikings Who goes Eh God, Me I no be cultist Jehovah Nissi We no fit near BURNA boy so we dance all over Nissi No come stay for my house 2 weeks all over visit I no fit leave that Banny wey I like all over cheating Amapiano piano don Dey take all over DC Who no get OT nai Dey drag Handset You get only 1 million go Dey order casket I Dey Wida my eyes for the Selina play If Annabel Dey form I Dey Helena place Me I no be (Cultist, Cultist) Me I no be (Cultist, Cultist) Me I no be (Cultist, Cultist) Me I no be (Cultist, Cultist) Me I no be Iceland Greenland Dey gbam Dey well Vikings Who goes Eh God, Me I no be cultist