Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Eli
Annie
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Smoking weed and am drinking liquor
Getting high, feeding from the pitch
No one notice, no one notice?
As i dey pop my pill, i dey pop champagne
Getting high feeding from the pain
No one notice, no one notice?
Somebody ahh somebody
Somebody come call my mummy
Somebody ahh somebody
Somebody come call my daddy
I dey feel am for body
E dey do me tingalili e dey tingalili
Eli ganja eli ganja
Eli ganja eli ganja eli ganja
Eli ganja eli ganja
Eli ganja eli ganja eli (yeah yeah yeah yeah)
Ahh nobody really know wetin i dey face o
Nobody really know wetin i dey see
Nobody really know wetin i dey think
Nah nah nah
They see me shining they wan bring me down
I never blow them dey hate on me now
Congratulations but you no mean am
(But i go wuru wuru wuru wuru gbese)
(And i go chooku chooku chooku chooku pepper)
(Dem go dey looku looku looku looku shame dem)
Shame them oh shame them ohh
But i go wuru wuru wuru wuru gbese
Steady me and my guys, we go dey dey gbese!
Make nobody stress me
Make nobody stress me
Eli ganja eli ganja
Eli ganja eli ganja eli ganja
Eli ganja eli ganja
Eli ganja eli ganja eli eli
(But i go wuru wuru wuru wuru gbese)
(And i go chooku chooku chooku chooku pepper)
(Dem go dey looku looku looku looku shame dem)
Shame them oh shame them ohh
But i go wuru wuru wuru wuru gbese
Steady me and my guys, we go dey dey gbese!
Make nobody stress me
Make nobody stress me
Somebody ahh somebody
Somebody come call my mummy
Somebody ahh somebody
Somebody come call my daddy
I dey feel am for body
E dey do me tingalili e dey tingalili