Skip to content

Blow

LilmickNDB
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

I no Dey like to Dey look person own So Iโ€™m not bothered But at the end of the day life na one so I go harder eh And when you start to Dey move you go start to Dey get haters oh no But I no bother tho And I be one man soldier eh I giddem steady steady every every blessed day And my gbedu Dey make them fit Dey call me heavyweight And where the money day you don know say nah there I Dey Say nah there I Dey Say nah there I Dey So if you wan Dey stress me make you try another day Na why you no fit see me anywhere wey Wahala Dey If I see trouble Dey come i dey run the other way yeh Cause all the things I dey do e burst their brain E Dey blow their mind o E Dey blow their mind o E Dey blow their mind o Omo when I drop my tune e Dey burst their brain e Dey blow their mind o E Dey blow their E Dey blow their mind Blow their mind o Jeje No stress o e sempe Do your time o Jeje Confide o, seme Worry worry talky talky o Many many things wey dem Dey do me Cause I no getti money I come dey funny Every night and day ni mo fin bori Adura Mi E ba mi Shi Pray to my GOD Moje sa mi si Knock on the door E je ba mi shi Every Sunday when I go to church Real Life o I Dey face some real life show And I cast my piece and throw I know cause I still stand o Nah real life no be insta o Cause the things I dey do e burst their brain E Dey blow their mind o E Dey blow their mind o E Dey blow their mind o Omo when I drop my tune e Dey burst their brain e Dey blow their mind o E Dey blow their E Dey blow their mind Blow their mind o Jeje No stress o e sempe Do your time o Jeje Confide o, seme