MMMM
EDM VIBEZ
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
More money more money
Everything I want na more money
Ki sapa kuro luno mi'
Make the blood of Jesus cover mi
I no get any body
Make my enemies cumut body
Ki n fagbo kin je tom tom mi
OLUWA ni kan koselomi
Bere mi ni debari
My big' dream na to Paris
Everyday we dey soak garri
Them no know wetin eye don see
No be by my power ni
Dem no sabi sapa dey body
Na why we no dey gum body
Who dey check na to balancing
Abini abinibi
Abinibi yatosi ability
They wonder if it's really me
Oginidi oginidi
Oginidi they tryna get to me
I wonder what they want from me
They know say Sapa get to me
They only remember the ghetto me
Na why they no fit to relate me
They no fit dull my energy
Omo Igbo ti o wa si eko
Counting stacks hasta la fuego
Mo fo cannot stop me
Cannot copy
EDM my style no dey for eko
Bad boy and I stubborn
And my diamonds dancing no be poco
Got the ladies going loco
Know say owo na the koko
You cannot take what's mine
Only money on my mind
Maradona I Dey find Diego
From San Francisco to Montego
Catch me in Turks & Caicos
Bout my money so I chop and lay low
So I chop and lay low
Chop and lay low