Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Fine Fine
Korede Bello
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
I wanna love you all night
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ayy-ayy-ayy, ayy
ย
Yeah-yeah
Ebami soh fun sisi yen oh (sisi yen oh)
My angel oh, ah-ayy
Ko mayi lo, Omalicha
Ebami so fun sisi yen oh
My pretty girl oh
My angel oh, ah-ayy
Ko mayi lo (so fine)
She too fine oh (fine fine)
Nobody fine like my woman (fine fine)
Nobody do me like my woman (fine fine)
Nobody be like my woman ayy, my woman oh, fine oh (fine fine)
Nobody fine like my woman (fine fine)
Nobody do me like my woman (fine fine)
Nobody be like my woman ayy, my woman oh
You be my woman, ah-ah-ah-ahh
You be my woman, ah-ah-ah-ahh
You be my woman, ah-ah-ah-ahh
(D-D-D-DJ Coublon)
Ebami so fun sisi yen oh (sisi yen oh)
Omo toh shan oh, ah-ayy
Ko mayi lo oh, yeah-yeah
Omalicha, you too jel oh, ah
You be my, my angel oh, ah-ayy
Ko mayi lo oh
I wanna love you all night (ooh-ooh, ooh)
Give you all my, all my all my love
Love you all night (I wanna love you all night)
Give you all my (give you all my love, so fine)
She too-She too fine oh (fine fine)
Nobody fine like my woman (fine fine)
Nobody do me like my woman (fine fine)
Nobody be like my woman ayy, my woman oh, fine oh (fine fine)
Nobody fine like my woman (fine fine)
Nobody do me like my woman (fine fine)
ย
Nobody be like my woman ayy, my woman oh
You be my woman, ah-ah-ah-ahh
You be my woman, ah-ah-ah-ahh
You be my woman, ah-ah-ah-ahh
Jowo mayi lo oh
Give you all of my love oh
ย