Skip to content

Alhamdulillah

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Problem no dey finish Some other people don pass through Delilah(eh) Make we no jam agbako Agbako wey we no go fit to jakpa (eh) But alhamdulihah Men dey see money to fit dey chop overnight. So many things on my mind Bad energy people dem ah chop 5alive Rolce Royce or Bentley or Porsche wey we ride (chai) Omo their mind dey for ground Won wa mi o Won wa mi (eh) Because I carry the sound All We do is grind and pray tryna opt out of the gutter My music steady blasting like the loudest thunder Weโ€™re not after Your position, We just want the upper Kuma in muka ga me muke so bamu daga kafa Matsaloli basu karewa Sai dai ka yi ta adduโ€™a uba ya kare ka Domin har in ka dake guri daya ba me ma Shi yasa na tashi na dukkufa na sa nema A kama nan a sake chan, a daure nan a kwance chan Sa Yan adawa su zamo masoyan mu nan da nan Weโ€™re good over here no one cares if you donโ€™t like the brand This niggas keep it a 100 but mine is grand Problem no dey finish Some other people don pass through Delilah(eh) Make we no jam agbako Agbako wey we no go fit to jakpa (eh) But alhamdulihah Men dey see money to fit dey chop overnight. So many things on my mind Bad energy people dem ah chop 5alive Rolce Royce or Bentley or Porsche wey we ride (chai) Omo their mind dey for ground Won wa mi o Won wa mi (eh) Because I carry the sound Excuse me Mr. can you listen to me! Music bigger than their whole history Don dada me I get big victory So them no fit hold me down Steady grinding and waiting for the timing Bad belle been dey plan Make them tie me My star e dey shine E dey blind them Only jah me I trust Me no mind them Because na him dey elevate me I get people wey dey really celebrate me When I vibe and I sing omo them dey rate ni So Make you tell me why you come dey hate ni