Ponder
London Jay
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
I de ponder, I de ponder me I de ponder
Wetin de my mind na the money I de ponder
I de my lane on the low and I ponder
wetin de my mind na the money I de ponder
wetin man go do everyday I de chase am
Many challenges everyday I de face am
Steady I de bomb na the money I de chase am, Call me the bomber, i Dey bomb all the nation
East down to west, them they feel me for zanga
Na my tune dem Dey play
I de make dem go gaga
London go Loco, make them go Gaga
I Dey sing my song
I go blow
I go conquer
Catch me at the top, you can never see me under
Married to the money make no body put asunder
Make nobody put asunder
I de ponder I de ponder me I de ponder
Wetin de my mind na the money I de ponder
I de my lane on the low and I ponder
Wetin de my mind na the money I de ponder
Wetin man go do everyday I de chase am
Many challenges everyday I de face am
Steady I de bomb na the money I de chase am
Call me the bomber, i Dey bomb all the nation
I dey bomb all the nation
Hold up wait a minute,
O buro ego beat it,
O buro na o so story ka iga ako I ma nji my digits
Being broke di ka wack song nwanne skipit
Shey we told dem we'll get rich and we did it
I smoke like wiz
Backwoods or riz
Owu adiro funny money make me say cheese
Money make a real Nigga stay real
On everything fuck how a fake nigga feel
I came a long way but I'm never depressed
Fuck your show off a diro di m impressed
Men a fuwa go this USD for a long time,
Before I lute side a i g'akwu na long line,
I fu this kind of bag I g'ama na o God's plan,
I fu this kind of bag I g'ama na o God's plan
I de ponder I de ponder me I de ponder
Wetin de my mind na the money I de ponder
I de my lane on the low and I ponder
Wetin de my mind na the money I de ponder
Wetin man go do everyday I de chase am
Many challenges everyday I de face am
Steady I de bomb na the money I de chase am
Call me the bomber, i Dey bomb all the nation
I dey bomb all the nation