Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Tg Omori
Pegar
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Hmmmm Hmmmm
Pegar
Badman
I no want stress in this life
I just wan get money
Kilokanmi, pelu matter somebody
Don't you call me if the matter no be money
Shoot my video for me Tg Omori
Them never see something
Hmmm Ego, sho mo mi yeah?
Moni sho mo mi
Hmmm Ego, Omori yeah
Oloun pe ko mo mi
Hmmm Ego, sho mo mi yeah?
Moni pe sho mo mi
Hmmm Ego, Omori yeah
Oloun pe ko mo mi
Have been chasing money, kudi, ego all my life
Don't you follow me talk
Me wey dey try to monetize, no be chise, no be fight
I dey find money walai
Money is my guyyyyyyy
Oro melo melo gangan ni gbogbo yin fe so
To ba ti je oro owo ni, omo ke ma gbe bo
If no be money matter, i no get the time
Omo oro wo ju mi daada mio kin shey Gbadebo
I don get injury na money be my antidote
Mo gbadura ko gbadura, kin shey Amin, ko si ja Church
If no be money talk, wonti geti mi lor
Na only money fit make me dey chokiricho
Person wey no get money omo na zombie
First class zombie
I dey vex make nobody hold me
My gee abeg if you no get that money
Tell me how you wan keep that joromi
Help yourselves my gee
Cause if you don't
How you wan help your mumcy
Getting money na another type of konji yeah
I wanna have it
I no want stress in this life, I just wan get money
(just wan get money)
Kilokanmi, pelu matter somebody
(pelu matter somebody)
Don't you call me if the matter no bring money o o o
Shoot my video for me Tg Omori
Them never see something
Hmmm Ego, sho mo mi yeah?
Moni sho mo mi
Hmmm Ego, Omori yeah
Oloun pe ko mo mi
Hmmm Ego, sho mo mi yeah?
Moni pe sho mo mi
Hmmm Ego, Omori yeah
Oloun pe ko mo mi
Have been chasing money, kudi, ego all my life
Don't you follow me talk
Me wey dey try to monetize, no be chise, no be fight
I dey find money walai (i swear, i swear)
Money is my guyyyyyyy
Hmmm Ego, sho mo mi yeah?
Moni sho mo mi
Hmmm Ego, Omori yeah
Oloun pe ko mo mi
Hmmm Ego, sho mo mi yeah?
Moni pe sho mo mi
Hmmm Ego, Omori yeah
Oloun pe ko mo mi