Skip to content

Up To Something

The Show
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

On a ghost mode, steady moving I no go slow Every single day I'm up to something, you can never stop the vibe, you can never touch it Me I no dey reason some kind things Some kind things no dey bother me The kind things wey go mess with my peace Say me dey for my own lane Dey blow my trees Yeah, dem say life na yolo What are you waiting for? So many things you don't know Make dem for no give you zobo Say na one life you dey live, live am to the fullest Oh no Cause everybody go come and go Me I want to denge, Denge and pose Jaiye mi normally you hating on me your obituary See me I am on a roll I dey denge, I Dey pose Faaji from sun up till sun down Ojo'nlo ,we no dey jonze Composure Steady cpplying pressure Give them vibe and bottles back to back No Tension, no in betweens Sungbala ju ninu garage mi Sungbala ju ninu garage mi Sungbala ju ninu garage mi Sungbala ju ninu garage mi Steadily, I show love Reason why I focus She's doing me this, they doing me that So I roll one Steadily, I show love Reason why I focus She's doing me this, they doing me that Omo'pe si ma focus See me I am on a roll I dey denge, I Dey pose Faaji from sun up till sun down Ojo'nlo ,we no dey jonze Composure Steady cpplying pressure Give them vibe and bottles back to back No Tension, no in betweens Uhhh for life, for life For life for life for life