Skip to content

Start 2 Dance || tooxclusive.com

Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Iskaba All of my girl to my wife Lele le le le le o Ladies come and dance Kilode to wa n, kilode to wa n demo o Kilode to wa n shako, kilode to wa n demo o Ladies dakun dance Krikata krikalabiti o, your body dey do me le le le Oya baby come and dance Your body dey tortori mi o, and e sweet me a mean to Your body dey tortori mi o, everyday i give you a bot o Am loving your bubble butt Just go dey give me your back this comfort Wey be say my jeans wan cut Omo i love your bubble butt (bunga) everything soft Forget not what is not. Tonight we make it hot Babe i dey craze for your matter o, you dey high pammy Omo dey pass my lane e e e At least make i ask, before this girl start to deceive us At least make i ask before they start to dey kill us oya jesus Oya! Start to dance Krikata krikalabiti o, your body dey do me le le le Oya baby come dance dance Your body dey tortori mi o, and e sweet me a mean to Your body dey tortori mi o, everyday i give you a bot o I get dem gbedu till infinity, i give dem continuity I tell dem say na me get the, na me get the community I show ability, na now dem wan chop my facility Oh baby moti so fun e tele pe, ma lo so funmi o You're a stubborn, motin wa e kaakiri o Baby le le le, baby funmi lokan mio YEAH Odun mi gan nio Oya Start dance Krikata krikalabiti o, your body dey do me le le le Oya, baby come dance dance Your body dey tortori mi o, and e sweet me a mean to Your body dey tortori mi o, everyday i give you a bot o Jollof! Girl i go dey chop you like a sweet Jollof! Omoge your body oo Jollofffffff oo eee baby Salad o eee Jollof, sweetie sweetie sweetie ooo jollof May i eat your body o, your love o E dey killie me sofly o Your love Oya Start dance Krikata krikalabiti o, your body dey do me le le le Oya baby come dance dance Your body dey tortori mi o, and e sweet me a mean to Your body dey tortori mi o, everyday i give you a bot o