Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Wetin Dey Sup?
Phrv
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Yea
Hehe
Oboy
No talk am
Noooo talk
No talk ahhhhhh
Mcheew kai
Omo
Wetin dey sup?
Wetin dey ss
Wetin dey
Wetin dey sup?
See dem boys don comot
Na wetin baba God put us on we dey talk
Wetin dey sup?
Say we no dey conform
Jesus is the way, na the place we come from
Wetin dey sup?
If you snooze you're on a long thing
As for me bro I'm really on to something
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Whooo
Say the boy just dey sober
Steady on my broadcast mode Cyril stober
Making sure the good news steady going global
See my network strong bruh e no dey like your glo bar
See my joy dey contagious ebola
Every other god in the trash a bola
Idols in the mud Jesus is my God
Fashi all the odds, put your money on the blood
On my way to hell then he came through with the saving
Now I'm going crazy, I dey kolo like my savings
Heavy on the gospel, check my shoes out
See my armour tight die, yea I'm up for who's out
Yo I'm ready, never gonna slack
This my light na 2 4 bruh I'm never going black
Peace of God choke kpaa na wetin I dey stack
I'll be ready with the answers when they ask when they ask
Wetin dey sup?
See dem boys don comot
Na wetin baba God put us on we dey talk
Wetin dey sup?
Say we no dey conform
Jesus is the way, na the place we come from
Wetin dey sup?
If you snooze you're on a long thing
As for me bro I'm really on to something
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Whooo
Phrv I no really understand
I see my guy today tomorrow him dey under ground
Wetin dey sup
Person fit be top boy for our faces
But we no know wetin dey sup with am under ground
Wetin dey sup
They just want dey get all the bundles
Fast marriage they no even care if na with the wrong dude
Evil is now good
But I be different following Jesus like I be the 13th disciple
Copy His acts like Ikorodu boys
Living water leaves me whenever
I begin voice
We dey make hits they dey make noise
Put us side by side we no go bow like we the Hebrew boys
This is beyond rap we go pass the baton
To the next gen close our eyes when we see bad thing
I'll be steel God iron all my problem
Believe it or not that's not my problem
Wetin dey sup?
See dem boys don comot
Na wetin baba God put us on we dey talk
Wetin dey sup?
Say we no dey conform
Jesus is the way, na the place we come from
Wetin dey sup?
If you snooze you're on a long thing
As for me bro I'm really on to something
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Whooo
ย