Skip to content

Need to Know

TenTik
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

It's Victor AD nanana yea You know the vibe is authentic Spiritual vibe If I die before I wake brother Would the people I did for remember my name brother Or would they judge me by the wrong things that I've done brother I hope say dem no go forget me the way dem forget my brothers Wey Don pass away I need to know Who dey drive this country I won come down, driver keep the change I need to know If na only me understand the way wey I dey feel today I need to know Who dey drive this country I wan come down Driver keep the change Omo I need to know o I need to know o Cos it's deeper than thoughts We losing faith everyday It's action time, we don taya to dey pray Government nor send us, yea we get the message Make we stand up we're tired of the oppression Bow! two seconds man down Nobody else wan die so we stand down Make a hashtag tweet about it When it stops trending we all forget about it Till another explosion another mass murder Another sars officer committing man slaughter Oh you no send abi? you're unbothered Until the next victim na you or your brother We suffering and smiling naija is a joke Getting your PVC that is a goal But who we go vote? that's the question Remember when we vote change for the last election Ah e be now? Belike tear tear money Make dem change the change or better still, keep the change We nor want again Oko, shey na force to rule us again I need to know Who dey drive this country I won come down Driver keep the change I need to know If na only me understand the way wey I dey feel today I need to know Who dey drive this country I wan come down Driver keep the change Omo I need to know o I need to know o Cos it's deeper than thoughts I need to know, if you still remember Chiadika, Ugonna, Lloyd and Tekena Let's have a moment of silence Corruption is still on the rise The cost of living is still very high Sars still killing boys on the streets Our girls never still complete Chi! Still killing people everyday in the north Mister President still ain't giving a f%ck And they want me to censor my rap They killing people like cows, there's no censoring that Nothings working nobody's tryna fix it Tell the leaders of tomorrow they would never be sh%t Being a young man in this country is risky I nor even blame Bobrisky mtchew! If I die before I wake brother Would the people I did for remember my name brother Or would they judge me By the wrong things that I've done brother I hope say dem no go forget me The way dem forget my brothers Wey Don pass away I need to know Who dey drive dis country I won come down, driver keep the change I need to know If na only me understand the way wey I dey feel today I need to know Who dey drive this country I wan come down Driver keep the change Omo I need to know o I need to know o Cos it's deeper than thoughts