Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Caro
TML Vibez
Popularity · Low
+
Soninke · Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
En, En, En, Enta
Na-na-ah
Say where you are going?
Mii-ehm
Dagbana bi ti Bella
Mo ti ṣamayan, do me better
Ọbẹ t'odun ni mo fẹ la
Ni igboro I be storyteller
Yea, pa wọn boy, parapara
Alao so busy, a kala, ah
Shawty use kayamata
For your matter I go show them my pattern
Caro, Caro, na you me shadow
When I shadow ṣebi mo ṣe hello
Nigga fagbo, fi energy pa'wo
Hawk your hustle bi tabioka o
Tell the saro, no more sorrow
I dey hustle, my nigga o
Timi da owo, wọn wa ṣa'wo
Lati igbawo? We don go far o
Bisimilai mo fi bẹrẹ
Wait for my OG's, ka gbowo loading yẹn
Awusubulai la fi bẹrẹ
Make I no see things wey pass my age, yeah
Money I don see, me no lie
Even for the lifestyle me I fortified
Working billionaire before me I 35
My shoe no fit size you even if you try
Ọmọ, I no fit lie, gangsta on a side
I dey bomb many side, I dey shoot on site
Ọmọ, left side, take it outside
Sheri see the sign, ọmọ, I be superstar
Caro, Caro, na you me shadow
When I shadow, ṣebi mo ṣe hello
Nigga fagbo, fi energy pa'wo
Hawk your hustle bi tabioka o
Tell the saro, no more sorrow
I dey hustle, my nigga o
Timi da owo, wọn wa ṣa'wo
Lati igbawo? We don go far o
Ah, ah, Caro, Caro o, uhn-uhn
Fi energy pa'wo, oh, ah, ah, ah
(Murderer to direction)