Official
AB
Popularity · Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
JB oooooooo
Prince love da way
Dem say Hussle Hussle no go pay
Wah-lai
Dem say Hussle no go go pay
Wah-lai
Dem say make we dey
Make we dey
I say where we go dey
Dem be think the boy go go go low
Say the boy go go go down low
say go go go low
But nobody knows tomorrow
So I no see sorrow despite dem fire arrow
O NO please no come spoily April
I've got two babes on a roll
Say me I be Omo logo ah
Ogologo
Ogologo
ogologo
Ma ma ma
Hey ya hey hey ya
Hey ya hey hey
Hey ya hey hey ya
Hey a hey hey
gonna gonna see fire