Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Voltage
K3MI
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
When I pull up men Dey bow down
When babes see me I gats tell them calm down
So, why you wan Dey hate?
'Cause say you no fit relate
If you too try me I go make you late (eh)
Try Dey calm down my blood
Las las you go calm down when you see my squad
'Cause my men nor come play
Everyday na steady pay day (see am)
Some dey say I dey whine
If you wan really find out paste loca' make I take you on a ride, eh
You wan feel the vibe?
Nor go put body when you no get mind
Omo, how the matter wan play?
You wan compete with me when you never pay PalmPay?
Blood, chill make I show you the way (omo, he)
And I tell dem make dey
Voltage o, voltage o
Put am for rotate o
E clear so? E clear say
I nor come play, so, nor go dey
Clear road for my men, men wey voltage
I nor come play, so, nor go Dey
Clear road for my men, men wey voltage
(Omo and I tell dem make dey)
Voltage o, voltage o
Put am for rotate o
E clear so? E clear say
I nor come play, so, nor go dey
Clear road for my men, men wey voltage
I nor come play, so, nor go Dey
Clear road for my men, men wey voltage (omo and I tell dem make dey)
Wey my Rizzler? Wey my Loud?
I gats to puff and reach the cloud
Reality dey make my mind dey crowded
Omo, my problems, I must looseguard them
Oh my God o, what the fuck o?
I just dey see double double
Ring-ring, who dey call? Blood don paste the location
Then I proceed to match that Benz, we living the fast life
Open sun roof, throw five bundles of the cash
Then I wear ski mask
Make my Opps and the Cops no see who to catch, omo (nor go dey)
Night life, prime time
E clear say I nor come play
So nor go dey
Clear road for my men
Men wey voltage (and I tell them make they)
Voltage o, voltage o
Put am for rotate o
E clear so? E clear say
I nor come play, so, nor go dey
Clear road for my men, men wey voltage
I nor come play, so, nor go Dey
Clear road for my men, men wey voltage (omo and I tell dem make dey)
Voltage o, voltage o
Put am for rotate o
E clear so? E clear say
I nor come play, so, nor go dey
Clear road for my men, men wey voltage
I nor come play, so, nor go Dey
Clear road for my men
Men wey voltage (omo and I tell dem make dey voltage)
ย