Skip to content

MONEY NO DEY

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

All these one wey you dey do self e no matter Gbogbo nkan ti o n แนฃe yi ko matter Because all in all if e didn't Dey e didn't Dey. My niggas goin aim for the star Pluto or Mars Make you no go leave your guy Olopa go dey hold your nika Dem go leave me pass Me no use no juju or jazz Brother man me I'm sober Can't you see we're getting older Looking over our shoulder Emi lone soldier Whether forex or broker My brother just hold bar When she says she's in love with my brother no gree She go bill you like a warrior, like Shinobi No money wey you press, you go clear, you know this Na person wey carry billing for chest she wan see When she says she's in love with my brother no gree She go bill you like a warrior, like Shinobi No money wey you press, you go clear, you know this So me tell them Tell them Tell them Tell them Tell them Tell them Tell them Owo No dey Kudi No dey Ego No dey Ha Money no dey o Owo No dey Kudi No dey Ego No dey Ha Money no dey o Why you no dey call? Money no dey o Person way get money no dey talk Money no dey o Baby to the mall Money no dey o If you no get money no go love Money no dey o Pastor ask why I no see you for church Money no dey o Naira e wan dey drop Money no dey o Even richest man self wan dey talk Money no dey o No dey o No dey o Mogbe o mogbe o Hennessy, no dey o Zamu gani gobe o AD wan be Ole o Mogbe o mogbe o Hennessy, no dey o Zamu gani gobe o AD wan be Ole o My niggas goin aim for the star Pluto or Mars Make you no go leave your guy Olopa go dey hold your nika Dem go leave me pass Me no use no juju or jazz Brother man me I'm sober Can't you see we're getting older Looking over our shoulder Emi lone soldier Whether forex or broker My brother just hold bar When she says she's in love with my brother no gree She go bill you like a warrior, like Shinobi No money wey you press, you go clear, you know this Na person wey carry billing for chest she wan see When she says she's in love with my brother no gree She go bill you like a warrior, like Shinobi No money wey you press, you go clear, you know this Na person wey carry billing for chest she wan see Owo No Dey Kudi No dey Ego No dey Ha Money no dey o.