Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
No one like me
V.I.C Rhymez
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Gboko!
Ya ya ya ya ya
Ye! ya ya ya ya ya
(Yo yo yo yo) ya ya ya ya ya
(Oh mami mi oh) wa wa wa wa wa
(Gboko) ya ya ya ya ya
Started from the streets, back in the days
Down to the ghetto
Eyes been dy red, steady everyday
Cuz the money we no get oh(Money we no get oh)
But Omoh right now, we pull up in a Benz
Say boys don dy get oh (ye oh ye)
Now all over the world demma saying my name
Cuz won wa mi o, won wa mi o, won wa mi o
Won wa mi o, won wa mi o, won wa mi o
Won fe la mi o, iyen o kan mi o
Won wa mi o, won wa mi o, won wa mi o
Won wa mi o, won wa mi o, won wa mi o
Won fe la mi o, iyen o kan mi o
So baby don't lemme go, don't lemme go
Don't lemme go oh
Cuz me I never let you go, never let u go
I never let you Gboko
So baby don't lemme go, don't lemme go
Don't lemme go oh
Cuz me I never let you go, never let u go
Me I never let you Gboko
I sare wan jogor
Street don call am (ye ye)
Make me no dey do like bolo(oh wa)
Sare wan jogor
Street don call on me o(make me no dey do like bolo)
I sare wan jogor
Street don call am(ye ye)
Make me no dey do like bolo(oh wa)
Sare wan jogor
Street don call on me o(make me no dey do like bolo oh Wawa)
No one can be, No other me, No one like me
No one can be, No other me, No one like me
No one can be, No other me, No one like me
No one can be, No other me, No one like me
Ya ya ya ya ya
(Yo yo yo yo) ya ya ya ya ya
(Oh mami mi oh) wa wa wa wa wa
Ya ya ya ya ya
Her body dy janko her body dy sanko
Her body dy mad o! (Oh e dy mad oh)
Her body dy kpuff every man for mi yard
Make dem wan do the crack o!(ah eh)
Feelings so weird, me I dunno why
But I never do you bad oh
Feelings so weird, me I dunno why
But I never do you bad ohhh
So baby don't lemme go, don't lemme go
Don't lemme go oh
Cuz me I never let you go, never let u go
I never let you Gboko
So baby don't lemme go, don't lemme go
Don't lemme go oh
Cuz me I never let you go, never let u go
I never let you Gboko
I sare wan jogor
Street don call am
Make me no dey do like bolo
Sare wan jogor
Street don call on me o
I sare wan jogor
Street don call am
Make me no dey do like bolo
Sare wan jogor
Street don call on me o(make me no dey do like bolo oh Wawa)
No one can be, no other me, no one like me
No one can be, no other me, no one like me(no one like me oh)
No one can be, No other me, No one like me
No one can be, No other me, No one like me (no one like me)
(Ye)Ya ya ya ya ya
(Yo yo yo yo) ya ya ya ya ya
(Oh mami mi oh) wa wa wa wa wa
(ya ya ya ya ya)
Nameless is the one
ย