Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Bae Bae
Ruger Bnxn
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Ob', Obah)
ย
(Rock)
ย
Wetin be your P tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your P tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then, I go give you backi tonight, yeah
Oh, bae-bae, I'm feeling good, bae-bae
Don't know if you feel it too, bae-bae
Shey make we dey move, bae-bae?
E choke on me o- for days
Inรบ mi dun, bae-bae
How you go say I no miss you, bae-bae?
Shey make we dey move, bae-bae?
Ah! แปgแปzini ma gแป
Ka maa lara wa, neighbours wแปn maa gbแป
And I will use a rubber, no nylon
Then, I fly you back to Naija by dawn
Uh-uh, แปgแปchukwu, no
Me, I dey for you and แปlแปrun gbแป
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon
Wetin be your P tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your P tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then, I go give you backi tonight, yeah
Oh, bae-bae, I'm feeling good, bae-bae
Don't know if you feel it too, bae-bae
Shey make we dey move, bae-bae
E choke on me o- for days
Inu mi dun, bae-bae
How you go say I no miss you, bae-bae?
Shey make we dey move, bae-bae?
ย