Skip to content

True Believer

Shatta Wale, Natty Lee, Addi
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Once again, Shatta Wale again Addi Sef, Natty Lee U dey see wah dey happen for America Man dey buy tsoobi for America Where the woman dey eh Anatta Ah be proud say am from Africa I create this music with Zylophone Shatta Wale madwene abom Go your way coz I don't wanna know U no dey see say man e dey go (Man e dey go ooo) โ€“ Shatta Wale U say u be true believer Only you wey kno Jehovah U say u be true believer Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa True believer Everyday u dey kill your brother U say u be true believer Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa โ€“ Addi Self Tell dem say I win oo I win ooo No dey spoil my ting See ah dey glow for the road, yeeh Me ah dey do my ting You dey show me fake You dey show me fake life Boy you must see fake kind You dey do mistake You dey mistake guy Addi Self ah say those lines Natty Lee So wah dey go on with these churchy niggaz Den no no God, noh kno more deligence Chaley some of these people no be intelligent Dem dey lie for your top no evidence Church goer, every Sunday Ebi ein u go see for the gate Dema character no be appropriate, no be appropriate Dah be why ah dey operate Open the first chapter dah be wah the nigga kno from the pastor But dah nigga be som back chapter but dem go blame some good pastor No wonder Shatta Wale like rasta Only Baba God be our master Any problem gon torture Chaley ah no go fly with vulture โ€“ Shatta Wale U say U be true believer Only you wey kno Jehovah U say u be true believer Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa True believer Everyday u dey kill your brother U say u be true believer Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa Outro โ€“ Shatta Wale Tru true believer U say u go fit deliver Tru true believer how cam say u dey kill ur broda Tru true believer U say u kno God mobile phone number Tru true believer fake pastor End