Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Find Our Way
Torkuma
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
True talk dey pain but e no go wound you
So make we talk wetin we dey go through
First dem go ginger you make you go school
After you finish am na to join queue
Sapa dey greet me Torkuma bonjour
Na de alarm wey me I dey wake to
So I dey hustle I dey hustle
10 toes on my grind make my dreams come through
Did I waste my time here
Did I waste my time
Hustling to pay rent a slave in disguise
Secondary na six years add another nine
I don waste my good years
For update wey don cast
Wey don cast since
My guy no be everyday we go dey trabaye eh
No be everyday we go dey shalaye eh
Where the future wey we bin dey reason yesterday
E don be 30 years and we never find our way
We got to find our way
We got to find our way ay
Find our way
We got to find our way ay
We got to find our way
We got to find our way ay
E don be 30 years and we never find our way
Countless days are wasted chasing a fairytale
In reality things no dey work that way
'Cos if you no work
You no go chop
So you school so you go get work
Okpani na flop
Dem be dey job us
Wey I for don dey dey learn hand work
Did I waste my time here
Did I waste my time
Hustling to pay rent a slave in disguise
Secondary na six years add another nine
I don waste my good years
For update wey don cast
Wey don cast since
My guy no be everyday we go dey trabaye eh
No be everyday we go dey shalaye eh
Where the future wey
We bin dey reason yesterday
E don be 30 years and we never find our way
We got to find our way
We got to find our way ay
Find our way
We got to find our way ay
We got to find our way
We got to find our way ay
E don be 30 years and we never find our way ay
ย