Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Dubai
Jay Teazer
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Make d money show make i spoil my mama
Je'mapelle Jayteazer baby
I'm just a young boy that won't quit o
So cut cap when u see me o
Hustlers dem dey feel me o
Because every song issa big hit o
Omo e no easy to dey vip
E no dey happen overnight no be TDB
I no wan give dem high-bp brother
But their skele don dey eye me since
Na money i dey find no be caro
No time to dey argue with a yaro
I dey pray to the God wey make D'bang blow
Cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
I never start its a warm up o
Even my haters gimme thumbs up
God i dey ask u one question
Shey e go bad if i carry my mama go Dubai
Yeah yeah yeah wo wo wo wooo
Shey e go bad if i carry my mama go Dubai
Ask your self ask your self my brother
Shey e go bad if u carry your mama go Dubai
Aslong as i dey hustle i dey pray
Everything go soft like pillow
Unleash the dragon sisqo
Haters comot from my front make i see road
Mama na ur prayer dey work o
Wo wo wo wo
No be juju no be jazz o
Dem no fit turn my sugar to salt oo
Yeah ee yeah
Na money i dey find no be caro
No time to dey argue with a yaro
I dey pray to the God wey make D'bang blow
Cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
I never start its a warm up o
Even my haters gimme thumbs up o
God i dey ask u one question
Shey e go bad if i carry my mama go Dubai
Wo wo wowo wowowo
Yeah yeah yeah yeah
Shey e go bad if i carry my mama go Dubai
Ask yourself ask your self this question
My brother ask yourself ask yourself
Shey e go bad if u carry your mama go dubai
I cannot stop dreaming
Keep shooting for the stars until
I reach the top i will keep on believing
You should not stop dreaming too
Keep shooting for the stars
Until u reach the top keep on believing too
Na money i dey find no be caro
No time to dey argue with a yaro
I dey pray to the God wey make D'bang blow
Cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
I never start its a warm up o
Even my haters gimme thumbs up o
God I dey ask u one question
Shey e go bad if u carry your mama go Dubai
Shey e go bad if u carry your mama go Dubai
Shey e go bad if u carry your mama go Dubai