Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
No Joy
Simi
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Can you see me now?)
Ri' (Ri')
Some people no get joy
Dem wan' talk you up for your front
Gon' fuck you up when you turn around
Ohh
Some people no get joy, mmm
Anytime you come for me
I know misery loves company
But no be me you go take shine o
I know how the thing dey go
When I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business, minding my business, ye)
If you really, really no mad
Why you so happy when another man sad?
Na Instagram give you this kain mind
Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
Anyway, anyway, I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway, I'm getting on
No stopping this train wey dey run o
ย
Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
No joy, no joy
No joy, no joy
No joy, no joy
(Fuck all the people wey no get joy)
You see bad news you dey jubilate
Bad belle don dey accumulate
When baba God make person great o
Even enemies celebrate, oh, yeah
As I face my front, make you face your own, na the koko (oh, na the koko)
Adura mama mi a ma gba, iya mi spiri' koko (spiri' Koko)
Oh, no, when I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business minding my business eh)
If you really, really no mad
Why you so happy when another man sad?
Na Instagram give you this kain mind
Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
Anyway, anyway, I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway, I'm getting on
No stopping this train wey dey run oh
ย
Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
Dem no get joy
(Fuck all the people wey no get joy)
ย