Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Sweet year
Shoday
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(It's Seghabeatpro)
E get many-many things I faced last year
I got couple demons I fought last year
But this year wey we dey
Everything go set for me
Enemies sแบน dem go fall for me
You get jazz, but e sure for me
So me saying, "Amin, amin," ahn
I go make money this year
Amin, amin, ahn
I go buy motor this year
Amin, amin, ahn
You go celebrate me, sแบน
Amin, amin, ahn
So, we're saying, "Amin, amin," ahn
We go make money this year
Amin, amin, ahn
We go buy motor this year
Amin, amin, ahn
You go celebrate us, sแบน
Amin, amin, ahn
If e tough last year
E go soft this year
If e rough last year
E go smooth this year
E bitter last year
แปmแป, e go sweet this year (e go sweet this year)
We get belief, na our oasis
Tori pรฉ mo mรก kรณlรฉ mแป'le
Kรณlรฉ mแป'le, mo ma แนฃรญ'le mแป'le
แนขรญ'le mแป'le, mo ma nรญlรฉ lori
Ni'le lori, amen
So me saying, "Amin, amin," ahn
I go make money this year
Amin, amin, ahn
I go buy motor this year
Amin, amin, ahn
You go celebrate me, sแบน
Amin, amin, ahn
So, we're saying, "Amin, amin," ahn
We go make money this year
Amin, amin, ahn
We go buy motor this year
Amin, amin, ahn
You go celebrate us, sแบน
Amin, amin, ahn
ย