Skip to content

On My Own

Baby Bash & Luciano, Lucky feat. Louie Loc & Z, Jon
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

No dulling early momo I don find my Shayo noh-noh No fake your feeling no more If you no like me carry go Money Money I never let no bad man control my money My money Man I don't want no stress just flex and jolly Jolly Like Like small pikin (Money) (Money) (I never let no bad man control my money) (My money) (Man) (I don't want no stress just flex and) I don try things So clean Me I don hygiene Everything feeling fantastic Gimme that you know I like it (You know I like it) No dulling early momo I don find my Shayo noh-noh No fake your feeling no more If you no like me carry go On my own Allow me make I feel my muse No lie E don tey I dey pay my dues My guy I no mind to dey ball like you But why Why man go dey You know say Jonz plan no dey wack o E get reason for good and the bad o You dey front I wan dey your back o You dey back Pack koroba You go consider Na when I give you hard you go feel am Chameleon like caterpillar E set appointment make e fulfil am (E set appointment make e fulfil am) I don find my feeling no no I don find my feeling no no