Skip to content

Success

Kellyrae
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Softunez baby Abeg Allow me to introduce myself I go by the name of Erigga paperboi Kellyrae baeby Dem Say banga wey fall for oil na stew oil e be o Day break everywhere burst Abeg You see me around walking My face frowned and you Think say na your matter dey my mind so You criticize wetin you no understand cos You have no idea about Wetin dey my head now See back then I was a boy But now I'm a man And life is not the same as it was The thing wey full my head now Success full my head now Success full my head now Success full my head The thing wey full my head now Success full my head now Success full my head now Success full my head o The kyn success wey be say full my head No be that small pikin for sapele 2020 G-wagon brand new dupi For banana island use money do yeye Open sound city hip tv for Warri So you nor need go Lagos before you blow for real Carry boys comot street never to press again Teach dem skills so dem go fit utilize their brain For things wey go bring good things enter area Invest billions build industry for area So men fit enter south begin do music Blow chop money how you see am the dreams too big? The thing wey full my head now Success full my head now Success full my head now Success full my head The thing wey full my head now Success full my head now Success full my head now Success full my head o The thing wey full my head na success full my head now Success full my head o The thing wey full my head na success full my head now Success full my head o