Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Clear Road
Azanti
,
PsychoYP
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Boboyi jor tee dollar
Boboyi jor PsychoYP
Boboyi jor tee dollar
Boboyi jor PsychoYP
Na me fresh pass for the whole club (i don show)
I don show and I gats show love (i gats settle)
Too many gyaldem they tryna link up
They say they dey for entrance they gats come up
Clear road clear road
You know she must to have friends
I'm dishing out 50s you stacking up 10s
She tryna get tipsy I'm tryna smoke blem
Clear road clear road
Omo I too ball
They wan confirm me I too sure
New mac glizzy on tour
You gotta get rich if you tryna just ball
They say they wan sign me but they no get funds
(No available!)
No available
I stand strong and I'm still able
It's hella smoke on the damn table
If you fresh pass make you come come drag the matter
And you go see us for tv and e go clear all your doubt
Yeah yeah
If you wan come come drag the matter
You go see us for tv and na when e go clear all your doubt
Say na who dey knack beat ah
Awon temi won yapa ninu Shitta
And we dey ball Lori titi
All the kele wan wa mi
If you wan belong?
Better get funds
Where the azul?
Nibi nibi ma ku
Sare wa gba, too easy for the street I be new wizzy
Na me fresh pass for the whole club
I don show and I gats show love
Too many gyal dem they trynna link up
They say they want Zanti they gats come up
Oshey, and she gats get friends
Three girls hattrick ni mo ko
Maxo this beat e Dey choke
YP I don jogodo
Omo I too ball
They wan confirm me I too sure
New mac glizzy on tour
You gotta get rich if you tryna just ball
They say they wan sign me but they no get funds
(No available!)
No available
I stand strong and I'm still able
It's hella smoke on the damn table
If you fresh pass make you come come drag the matter
And you go see us for tv and e go clear all your doubt
Yeah yeah
If you wan come come drag the matter
You go see us for tv and na when e go clear all your doubt
If you wan belong?
Better get funds
Where the azul?
Nibi nibi ma ku
Drink tire till you belle full
Dance tire till your leg break
If you wan belong?
Better get funds
Where the azul?
Nibi nibi ma ku
Sare wa gba, too easy for the street I be new wizzy