Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Follow
Iam Rock
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Yeah yeah
(Beat Bank)
Haa nah
Romantic huh yeah (Yeah)
Beautiful girls all over
But me, I choose you
You can lean on my shoulder (shoulder)
I go dey there for you o (aha)
I go build mansions for you (yeah)
Ferrari for you o
A billion dollars for you (yeah)
No more excuse o my baby
Matta matta o
Your matta dey for my mind
Scatter Scatter o
Your love make I dey blind
Matta matta o
Your matta dey for my mind
Scatter Scatter o
Your love make I dey blind
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
You get something I want o
I go catch you for one corner o (Yeh Ajeley)
Girlie make you come to me
Babe Ifoema o
Yeah Yeah
Biko! Gimme plenty love girl! Biko
Say your mama go dey give me ayekoo
Say your mama go dey give me ayekoo
(Babe 'kษnnษ akษnnษ)
Oh babe! (Yeah)
Tell me where you want go
Oh babe! (Yeah yeah)
You I go dey follow
Oh babe! (Yeah)
Fine fine girl you turn me on (Yeah yeah)
Yeah yeah yeaaaaah
Oh babe
Tell me where you want go
Oh babe
You I go dey follow
Oh babe
Fine fine girl you turn me on
Yeah yeah yeah yeah
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
Matta matta o
Your matta dey for my mind
Scatter Scatter o
Your love make I dey blind
Matta matta o
Your matta dey for my mind
Scatter Scatter o
Your love make I dey blind
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
I go follow follow follow you
Follow follow follow you
ย