Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Oyi Eh
TAR1Q
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Oyi eh)
(Oyi eh)
(Oyi eh)
(Oh Oyi eh)
Some have food and they cannot eat
See small pikin long throat dey do me
Open my six but no count am for me
Life na gamble I sabi alphabet oh (I sabi alphabet oh)
E get as e be
Wetin I see
E show for body
Na my super power e-e
Eyama say i be Eyama (Eyama say i be Eyama)
Na family i keep for inside mind yeah
Oyi Eh
You think say i dey waste your time
No let me go like that
No let me go like that
Oyi Eh
You think say i dey waste your time
No let me go like that
No let me go like that
So i dey oversea oh
You belong to me eh
I for don visit oh
But you no believe eh
I say no dey do yanga
No dey do yanga
No dey do yanga
No dey do yanga
No dey do yanga
So i dey oversea oh
You belong to me eh
I for don visit oh
It is what it is eh
I say no dey do yanga
No dey do yanga
No dey do yanga
No dey do yanga
No dey do yanga
Oyi Eh
You think say i dey waste your time
No let me go like that
No let me go like that (Oyi Eh)
Oyi Eh
You think say i dey waste your time
No let me go like that
No let me go like that