Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
10 Milli
Josky
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Uyeah Ouyeah yeah yeah
I don see many see many girls
Fine face fine waist
No one catch my attention like this
Only you wey burste my brain ooh
Uwouwoh woh
Girl oya sit make we sip on Hennessy
Make you try reason with me
Girl I gat you 4 dayz
Girl I gat you 4 dayz
Uwouwoh woh
Lemme go 4 you lemme hold on to baby
Lemme standby you 4 real
Baby oh
Lemme go 4 you lemme standby you
Baby oh
Lemme dey 4 you for real
Ey Spending on you na my fantasy
Uwouwoh woh
Lemme cum inside you and make a family
Lets make a family
Make we name our baby 10 Milli
10 Milli Dollakpor
Ulelele lele ooh
Spending on you na my fantasy
Uwouwoh woh
Lemme cum inside you and make a family
Lets make a family
Make we name our baby 10 Milli
10 Milli Dollakpor
Anything you touch I pay babe no fear
Anywhere you dey I go dey right there
Work for you day and night I nor go rest o
Anything dey like make dem do make dem talk and say
Love dey sweet and of course e get pains I stubborn I dey give you migraine oh
Buh I go love you as long as I live
as long as I live
Lemme go 4 you lemme hold on to baby
Lemme standby you 4 real
Baby oh
Lemme go 4 you lemme standby you
Baby oh
Lemme dey 4 you for real
Spending on you na my fantasy
Uwouwoh woh
Lemme cum inside you and make a family
Lets make a family
Make we name our baby 10 Milli
10 Milli Dollakpor
Ulelele lele ooh
Spending on you na my fantasy
Spending on you na my fantasy
Uwouwoh woh
Lemme cum inside you and make a family
Cum inside you and make a family
Make we name our baby 10 Milli
10 Milli Dollakpor
ย