Skip to content

Story of a nigga

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Hey This is real life This is real life for real, (for real, for real) Ahh, Rilly is here Rest in peace segun, Story of a nigga(story of a nigga segun) Segun na my gee Segun na my gee wey dey show love for the street Abi Segun na my nigga wey change e name to segun lawy This nigga na my junior when some people no know am Omo na different dream we get but all his friends no fit show am Segun dey go public school, dey hustle with him mama But segun na the boy wey really dey fear him papa But Segun malo church laro sunday pelu awon aburo ee Toba ti de, ama game papo tori awa lore eee Segun dey hustle 247 tori ohun lomo akoko Villa Geo na him joint, toripe ohun na lo oga akoko Everyday no be Christmas, e get time wey segun dey chop Cuz if he no hustle, I know, the food self no dey sup Segun dey play with everybody cuz nothing really vex am When I travel go lag, I no lie I no fit text am But segun na one big fan wey dey chop all my lyrics The little song wey I get that time This nigga self still dey feel it 2020 mi ole gbagbe, mo ranti mo drop end sarz Segun pull a call to me e con be like say I use jazz It broke my heart when I heard the call was fucking like this I just have to do this may his soul rest in perfect peace Segun don turn bigi boy, Segun don dey holler (omoh) Segun don dey cash out steady, segun don dey para Segun don dey collect milli, segun ti n gba dollar (omoh) Segun don dey do giveaway segun Koma mola Segun don dey trend for ilisan, everbody near am Aya segun tiki gbo gbo nothing Self fit dey fear am Segun don get new friends wey suppose to dey Guide am But every man with im demon wey dey sit beside am Jamijami jami, segun toba lo update ko jami tan Lalalami lami, ara dugbo ti la segun tan Segun na that nigga wey dey follow Lawy go show If segun na artist, ajeh this nigga for don blow Segun na that fans, wey dey tell me make I rap more Segun na same nigga wey i mention for my rapture People just dey reason me, Ridwan you never go show Sugbon omo to lolorun ni kan very soon he go soon blow Everybody don dey face life but Segun no like to dey fake life My nigga self don try but How segun self take die When I heard this, i shout damn ahh Holy Ghost Mi o le so nkan nkan cuz I know God loves you the most Jamijami jami, segun toba lo update ko jami tan Lalalami lami, ara dugbo ti la segun tan Segun na that nigga wey dey follow Lawy go show If segun na artist, ajeh this nigga for don blow Segun na that fans, wey dey tell me make I rap more Segun na same nigga wey i mention for my rapture People just dey reason me, Ridwan you never go show Sugbon omo to lolorun ni kan very soon he go soon blow Ahh, This is life(This is Life) This is dedicated for my nigga segun This is a truth that is always hard to accept The memories shared will forever be remembered Rest in peace segun Blaze It's all love Rilly