Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Dealer
T.I BLAZE
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Hey, what the fuck is that?
(Recording)
Mm-yeah-hh, yeah-ah-ahh
(Wooh)
Say, mama say make I rush
Some kind things wey dey put me in my feelings
'Cause nigboro, o ti di war
I dey tie belt, no dey sag all my jean (no more)
Everybody just dey run-run-run, láiṣhè pè we dey for Olympic
But making money is a must 'cause half bread is surely better than a chin-chin, a chin-chin nuh-uh
Call my dealer
Come give me morning glory, make I feel alright, oh-oh-ohh
Jọọr dákun, f'áyè mi dárá
Let just beside my frog
Wọn lè yi l'átá, oh-oh-ahh
Many many don sup, many yawa go sup
Many many don go
Wale, ṣhèbi orin mon kọ, k'ọto funmi l'handcuff
Wọn sóh pè "mo fá nkàn", ilè áyè, ilè ásàn
'Dewale, ṣhongbọ mi?
Ọrọ pọr nu iwè kobo, skeleton for my cupboard
K'omá lọ fimi k'ọrọ, iya f'ọmọ tio gb'ọrọ
Call my dealer
Come give me morning glory, make I feel alright, oh-oh-ohh
Jọọr dákun, f'áyè mi dárá
Let just beside my frog
Wọn lè yi l'átá, oh-oh-ahh
Call my dealer (oh-oh-no, no, oh)
Come give me morning glory, make I feel alright, oh-oh-ahh (make I feel alright)
Jọọr dákun, f'áyè mi dárá
Let just beside my frog (oh-oh, ohh)
Wọn lè yi l'átá, oh-oh-ahh
Oh-oh, áwè
E no be by who con k'áwè
Many don kpai for the game, dem sabi
Modupẹ Allahu Rabbi (uh-uh)
Oh-oh-ohh, ogo nimi, ṣho sabi?
J'áwè s'ẹnu, b'odijá rè
Ṣh'omọ pè ekun mi o kin jẹràn ikasè
Call my dealer
Come give me morning glory, make I feel alright, oh-oh-ohh
Jọọr dákun, f'áyè mi dárá
(M-M-Murderer)
Let just beside my frog
Wọn lè yi l'átá, oh-oh-ahh
(Wooh)