Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Confirm (DJ Jay MMP Intro) (Clean)
Patoranking
,
Davido
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Shekpe!
Baddest!
World Best!
Awurade gimme this money
'Cause this people them dey do wetin funny yeah
Baba gimme this money
'Cause this people them dey do wetin funny yeah
As I wake this morning
The first thing wey come my mind na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself sey omo na to make this money
Confirmation season confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money confirm
Higher, higher confirm o
Confirm
Market woman confirm
Danfo driver confirm
Everybody confirm oh
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
Awurade gimme this money
'Cause this people them dey do wetin funny yeah
Baba gimme this money
'Cause this people them dey do wetin funny yeah
Aah yay aah yay aah yay
Baba don answer my prayer yeah
Aah yay aah yay aah yay
Oluwa don answer my prayer yeah
Shekpe!
My wire no dey ever get dull season
My accountant and client calling me
But my eye dey your body yeah
Omalicha gimme something
As Rebecca no gree for me
But Anita done plan konji for me
But oh no
Shey you no dey look the man look the man
The designer fit the man
Look the brand
No be China, 150 grand
On my hand, it's a shower
Ace and Don Perignon
Me I no dey ever dey worry
'Cause my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey no oh
Garnish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm, too confirmed
Naija people confirm
Ghana Cedis confirm
Osun money confirm
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
Shekpe!
Awurade gimme this money
'Cause this people them dey do wetin funny yeah
Baba gimme this money
'Cause this people them dey do wetin funny yeah
Aah yay aah yay aah yay
Baba don answer my prayer yeah
Aah yay aah yay aah yay
Oluwa don answer my prayer yeah
ย