Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Abena
Cuppy
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
To copy this tune, press this
Oh ohhh
Champion lover (yeah)
Shey you go be my lover
I no fit do without my lover
Ceeza Milliana
No dey form yemi my lover
Abena i be loving you for days
No be say i dey bobo you
Cus na you dey for my mind o
I love you love you die eh
Say na because of you baby
Make my brother go dey sing this song o
Cus I dey for you my lover
Nobody else my lover
But she say make i wait on top the matter
See me see wahala
Yawa go dey o
But she say make i wait on top the matter (why you say make i wait)
See me see wahala
Yawa go dey o
Abena! abena!! abena!!! abena!!!
No do me wayo, no do me wayo
Abena! abena!! abena!!! abena!!!
No do me wayo, no do me wayo
Champion lover (champion lover)
Shey you go be my lover (be my lover)
I no fit do without my lover
No dey form yemi my lover
Shebi i dey sing o
Why you dey worry o worry o
Baby i confirm
Say my love na confirm o o o
Why you dey worry o worry o
Baby i confirm
Say my love na confirm o o o
Say if you say make i wait on top your matter
See me see whahala
Yawa go dey o
If you say make i wait on top your matter
See me see whahala
Yawa go dey o
Abena! abena!! abena!!! abena!!!
No do me wayo No do me wayo
Abena! abena!! abena!!! abena!!!
No do me wayo No do me wayo
Champion lover (yeah)
Shey you go be my lover (be my lover)
I no fit do without my lover
No dey form yemi my lover
Shaydee dey!!!
Only you dey sugar my tea (I know)
Yo gbo ose nรญ ibi perfect
Only you dey live in my dreams
Oh dey chop life
Abena o abena o
I say i like you but my actions don't show o
Nikabogbabo hey!
Girl you know say girl you know say
Am stuck on you oh
Why you say make i wait on top your matter (why you say make I wait)
See me see whahala
Yawa go dey o
Why you say make i wait on top your matter (why you say make I wait)
See me see whahala
Yawa go dey o
Abena! abena!! abena!!! abena!!!
No do me wayo No do me wayo
Abena! abena!! abena!!! abena!!!
No do me wayo No do me wayo
Champion lover (yeah)
Shey you go be my lover (be my lover)
I no fit do without my lover
No dey form yemi my lover
Champion lover (yeah)
Shey you go be my lover (be my lover)
I no fit do without my lover
No dey form yemi my lover
ย