Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Police
Joeboy
Popularity ยท High
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
The nighttime is the right time
Oya pull up, let's have a good time (good time)
Arrest me with your slow whine
Let's make a movie like a Sci-Fi
You know you bad yunno
Oh, lady sey you bad yunno (ooh we)
Gimme your maximum
And I no go give you minimum
You got me on my knees
Gimme back my heart o
Or else I go call police for you you
Sey sey sey what have you done to me?
Oya tell me, make you tell me baby
Or else I go call police for you ya
Ye ye ye yะต ye
(Shingolologo shingolologo shingolologo)
I go call police for you (ye yะต shingolologo shingolologo shingolologo)
Call 911 (ye ye shingolologo shingolologo shingolologo)
Oh na na na na
Said I go call police for you (ye ye shingolologo shingolologo shingolologo)
Call 911
Call 911
Call 911
Oou ye ye ye ye ye
Call 911
ย
You only call me when you wanna have sex (sex)
When you wanna come flex
Omo you no need to pretend
I overheard what you told your friends
Don't lie to me
'Cause I dey tell you the truth, o-oh
You no dey try for me
Abi I no dey try for you
You got me on my knees
Gimme back my heart though
Or else I go call police for you ya
Sey sey sey what have you done to me?
Oya tell me, make you tell me baby
Or else I go call police for you ya
Ye ye ye ye ye
(Shingolologo shingolologo shingolologo)
I go call police for you (ye ye shingolologo shingolologo shingolologo)
Call 911 (ye ye shingolologo shingolologo shingolologo)
Oh na na na na
Said I go call police for you (ye ye shingolologo shingolologo shingolologo)
Call 911 (shingolologo shingolologo shingolologo)
Call 911 (shingolologo shingolologo shingolologo)
Call 911 (shingolologo shingolologo shingolologo)
Call 911 (shingolologo shingolologo shingolologo)
ย
Joeboy 'pon deck
ย