Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
African Giant
Burna Boy
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Tell 'em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
Ino ketipes ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo
Don't nobody do it better, better than me
Can't nobody do it better
Check 'em and see
I know say one day e go better
I go carry grammy
Because anything wey better require planning
Don mi don mi o
Nothing you can do
Because God no give you more than you can handle
Na so dem mama go bella 'ebelebe lo'
Na so dem papa go hala 'ebelebe oo'
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele, le, yeah yeah oo yeah
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo yeah
Tell 'em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
Ino ketipes ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo