Skip to content

If E No Be God

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

If no be God where I for dey Wetin I for be If no be God If no be God where I for dey Wetin I for do In the morning cover us Let your money cover us Let ur blessing follow us Let the money cover us In the morning cover us Let your money cover us Let ur blessing follow us Let the money cover us O daddy see wetin u do for me I no fit give you money U know say I be ur pickin e My daddy You see my shoki U knw say I love you plenty Abeg make you no vex for me You love make me dey para I dey para Na you dey make me dey wonder Baba God na you biko I throwey salute give you o If e no be God... If e no be God where I for dey Wetin I for be If e no be God If e no be God where I for dey Wetin I for do In the morning cover us Let your money cover us Let ur blessing follow us Let ur grace cover us Ijo ope re da Ijo ope mi ree Eh, today today You go bless me today I go collect my package today Shebi na wetin we talk yesterday Baba oo Baba oo You love make me dey para I dey para Na you dey make me dey wonder Baba God na you biko I throwey salute give you o If e no be God... If e no be God where I for dey Wetin I for be If e no be God If e no be God where I for dey Wetin I for do In the morning cover us Let your money cover us Let ur blessing follow us Let ur grace cover us Oh daddy see my shoki Recieve my shoki You feeling the shoki eh Oh daddy, you dey feel my shoki You dey see my shoki You must to feel my shoki eh