Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Don't Let Me Down
Marvel
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Don't let me down
Don't let me down
ย
All these girls wanna take me away
But I swear dem no go see my face
'Cause I know say na you be the one
Wey I wan dey see on top my bed
Even if dem turn giveaway
Omo, man go still runaway
'Cause I know say na you be the one
Wey dey cool the fire on top my head o
What am I trying to say
If you leave me, na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
Like say na giveaway
I just wan see your face
Come hypnotize me
Onome, don't let me down, don't let me down
Onome, don't let me down, don't let me down
Onome, don't let me down, don't let me down
Onome, don't let me down, don't let me down
ย
(Don't let me down, oh-oh-oh-oh)
(Onome o)
Daughter of Jezebel
Make you love me as I dey
I don see hell on earth
Please don't maximize my pain
No let my love for you
Make me look like a fool
Reason for existing
Na to make your heart my room
So if I come your way
Make you no run away
I just wan see your face
Come hypnotize me
Onome, don't let me down, don't let me down
Onome, don't let me down, don't let me down
Onome, don't let me down, don't let me down
Onome, don't let me down, don't let me down
ย
(Don't let me down, oh-oh-oh-oh)
(Onome o)
Don't let me down, oh-oh
Don't let me down, oh-ah
Don't let me down, oh-oh
Don't let me down, oh-ah
Don't let me down, oh-oh
Don't let me down, oh-ah
Don't let me down, oh-oh
Don't let me down, oh-ah
Don't let me down, oh-oh
Don't let me down, oh-ah
Don't let me down, oh
Oxygen Mix
ย