Skip to content

Destined

3slaq
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Enemies hating on me Wetin I do tell me please No reason to hate on me my brother you know my blessings plenty You been try poison me But me no really gree I fit ever come your house to eat food No be me you go do as firewood Am destined to make it Am destined to make it Am destined to make it Them no say me no really Dey fake it Am destined to make it Am destined to make it Am destined to make it Them no say me no really the fake it Am destined to make it Am destined to make it Am destined to make it Them no Dey boys no Dey fake it Am destined ooh Am destined ooh Am destined ooh ooh Am destined ohh ehh Ohhhhhhhhhh Ohhhhhhhhh Ohhhhhhhh Ohhhhhhh Ohhhhhhh Ohhhhhhh Ohhhhhhh Ohhhhhhh Ohhhhhhh Ohhh Ohhhhhhhhhh Ohhhhhhh Ohhhhhhhhhhhhhhhhh Ohhhh Ohhhhhhh Ohhh Ohhhhhhh Ohhh Ohhhhhh Oh no me I don kolo Make una give me small Igbo Make I Dey on shayo So many things wey dem talk for my back All this fake fake friends them Dey show me fake love Hating on me for no reason I swear Stand my grind me I no go fall off Most of the days wey I no fit sleep Most of the days wey I drink garri Most of the days wey I sing my song Just to gat this lyrics sing in my head So many things I can take for this fame But this fake fake love just day wave me down Stand my grind me I no go fall off Gonna make it cause it's my motherfucking destiny yeah yeah Am destined to make it Am destined to make it Am destined to make it Them no say me no really Dey fake it Am destined to make it Am destined to make it Am destined to make it Them no say me no really the fake it Destined Destined Destined Destined Am destined ooh Am destined ooh Destined Destined Destined Destined Am destined ooh Am destined ooh ehhh