Endorphins (feat. Alex Clare) [Sub Focus Vs. Fred V & Grafix Remix] [Mixed]
Sub Focus
Popularity · Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
I see the game that you're playing boy
Put the blame on me
Phew keys
Shebi na love you need and I get am e plenty o
I wanna give you some love
I give small thing, even though e no plenty o
Because one day, one day money go full forward, yeah
And e no go too take, I fit to buy you Benz (thank you)
It's complicated
You want to stay but you want to go and jolly
Complicated
Cassava wey don grow e go still turn garri
Complicated
Na wetin I get oh I go still do you well
Complicated
It's complicated
Put the blame on me
Put the blame on me
I see the game that you're playing boy
Put the blame on me
Yemi Alade
Put it for my head
Carry am put am for my head
Me I no get e one comment
Oya make you get off from my bed, yeah, yeah
I like your friend
Abeg no take am personal
Yes I still love you
Abeg understand
It's complicated-cated
Abeg no do me wicked-wicked
I say it's complicated-cated
And I still wanna spend the weekend with you friend
Complicated
You want to stay but you want to go and jolly
Complicated
Cassava wey don grow e go still turn garri
Complicated
Na wetin I get oh I go still do you well
Complicated
It's complicated
Sika na me ne biara ɛwɛ akyenaa bɛtta, ɔdɔ
Me ne nsɛma kuma ne nyɛɛ ɛnaa ɔtia me wɔ sesɛ ɛnɔnɔ
Na a hot nɛfɔ pocket
It's only temporal, e go be okay
Ɛbɛɛ ama me akyene na mehwehɛ wɛ ama wɛ akɛ sɛ waa
Wohweh nnipa a ɛwɛ sika na wohweh me a ɛdɛ bɛjaa me
Ɛyɛ complicated
Wobɛsɛ wotena me nkyene a nso wɛ obi
Ɛnɔbi sɛ adɛdɛ kɛkɛ
Ɛnɔbi sɛ adɛdɛ kɛkɛ
Ma bi bɛnsi saa w'adwen
'Cause one day e go be complicated
It's complicated oh no
Xtrmzzz sound on the beat