Skip to content

Away

Jonz
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Eh mama All the tins wey you carry for body I like am oh Just friends girl I dodge am oh I wan carry your matter put am for my head oh Baby settle for my face For my face Hello Fine Nigerian youth I just want your number So make we fit yarn again No do me cunny No play somebody I wan dey my grind Make money No feelings Make e go far Away away away away away Away away away eh eh away Away away away away away Away away away Far away Jo Jo Jo Anna Jo I know say I'm not your Bobo boo not your (buh) If you no gimme make I blow blow blow Make I blow Carry your wahala go go go Anna go Baby go far Away away away away away Away away away eh eh away Away away away away away Away away away Far away All the tins wey you carry for body I like am oh Eh Just friends girl I dodge am oh I wan carry your matter put am for my head oh Baby settle for my face For my face No do me cunny No play somebody oh I wan dey my grind Make money No feelings No do me cunny No play somebody I wan dey my grind Make money No feelings Make e go far Away away away away away Away away away eh eh away Away away away away away Away away away Far away (Away away away away away) (Away away away eh eh away) (Away away away away away) (Away away away) (Far away)