Skip to content

Dis Ur Love

Str3t Boss
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

intro ooooh Nana na str3t boss is dey boy for youu yeah Lolololo U b my kokokoko I run 2 you wen I feel so bored Cuz u b dey light of my happiness ooh U gad dey weak point of mine anytime I look in ur eyes U making me losing my mind anytime I see you with a man ooh Doh doh doh dohdhhhh I gad you I no go let you goooh Anything you want... Call on me or let me know oo chorus Dis your love oooh baby dey make me Go crazy I say if I have you like one me no go look for noo one ooh Dis ur love oooh dey do me tiner tiner Lili I say If I mad today, you know say I mad for your love ooo verse 2 Babygal slow me down Slow me down Don't you worry I gad you babygal come Slow me down Slow me down baby Omoga Cool me down As e dey do me for body I wan you 2 hold me down pre chorus don't you worry baby girl no b like dat oooh Me wanna hold you down tonight but no b like dat ooh Cuz you taking over me Wen I feel dis love it inside and you make me realize and I can never let you go oo noo noooh chorus Dis your love oooh baby dey make me Go crazy I say if I have you like one me no go look for noo one ooh Dis ur love oooh dey do me tiner tiner Lili I say If I mad today, you know say I mad for your love ooo verse 3 Gal you b like say you do me juju juuu Everyday I can't wait to see you coming through huu U gad dey weak point of mine anytime I look in ur eyes U making me losing my mind anytime I see you with a man ooh pre chorus don't you worry baby girl no b like dat oooh Me wanna hold you down tonight but no b like dat ooh Cuz you taking over me Wen I feel dis love it inside and you make me realize and I can never let you go oo noo noooh chorus Dis your love oooh baby dey make me Go crazy I say if I have you like one me no go look for noo one ooh Dis ur love oooh dey do me tiner tiner Lili I say If I mad today, you know say I mad for your love ooo