Mademoiselle
Joevial
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Joevial
I know weytin I carry for mind
As I dey fire for you
I desire for you (ehh ehh)
I know weytin I carry for mind
As I dey fire for you
My baby, My boo
(I know weytin I carry for mind
As I dey fire for you
I desire for you (ehhhh)
(I know weytin I carry for mind
As I dey fire for you
My baby, My boo)
Anytime i sight you, Levez-vous
Man dem a loose guard start to dey look
Mademoiselle, her la creme with a boo - boom
Man just don't know what do
I be feeling your vibe and e dey like deja vu
Observing your V-boot on the move
This your body na only once in a blue
I for like make we rendezvous
Gyal you my diva
My Monalisa
For inside your coca
We go La Vida Loca
My Babyoca
My wonder woman
For inside your coca
We go La Vida Loca (ehh ehh)
(I know weytin I carry for mind
As I dey fire for you
I desire for you)
(I know weytin I carry for mind
As I dey fire for you
My baby, My boo)