Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Machala
Carterefe
Popularity · Moderate
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
I no wan like any girl again for this life
I no wan like any girl, I wan, I wan, I wan
I wan just dey like Wizkid, Machala
I wan just dey, dey Ghana dey smoke igbo
(Machala, Machala)
(Machala, Machala) (Yo X)
(Machala, Machala)
(Machala, Machala)
Hey, God
Fresh and clean me looking, say you know the vibe (you know the vibe)
Man no send nobody, I dey live my life
If you're not talking money, no go call my line
Say man just wan dey happy, man wan dey alright
Ah, got me looking like Machala
I jam Wizkid for Ghana when I dance my makosa
People dey craze for Instagram
Got me looking like Machala
I jam Wizkid for Ghana when I dance my makossa
People dey craze for Instagram
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Woni won wami, San Francisco jamming
Me no dey send nobody
Smoking loud, and I'm making kudi
Tell me what I gain, if money no dey for my lane
Sapa for don dey wipe me cane
Puff-puff pass make you pass rosay, pass rosay
Ah, got me looking like Machala
I jam Wizkid for Ghana when I dance my makossa
People dey craze for Instagram
Got me looking like Machala
I jam Wizkid for Ghana when I dance my makossa
People dey craze for Instagram
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Machala, Machala
Hey God, Yo X (Yo X, Yo X, Yo X)
(Machala, Machala)
(Machala, Machala)
(Machala, Machala)
(Machala, Machala) k-k-k-kill them hey God