Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Wahala
Vicki D
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Kpoki
Omosikator
Woyoyo
Wahala for the person wey no like me
Na fresh I fresh I no kill person
Me I no get time for your jealousy
Woyoyoyo
Wahala for the person wey dey hate me
Na fresh I fresh I no kill person
Me I no get time for your jealousy
Wahala
Mi no get time for your game wahala
As you dey hate me wetin you gain? (wahala)
Always on cruise I no get time brother
If you study me you go fail (wahala)
Eloshorayin elenu shombo (wahala)
Etekete yin tifema popo (wahala)
Before you carry my matter for head I hope say you don chop?
Woyoyo
Wahala for the person wey no like me
Na fresh I fresh I no kill person
Me I no get time for your jealousy
Woyoyoyo
Wahala for the person wey dey hate me
Na fresh I fresh I no kill person
Me I no get time for your jealousy
Wahala
Hating on me you dey jobless wahala
Me wey some time I no won send wahala
How you dey take sleep for night as you course wetin Jah bless?
Wahala
Eloshorayin elenu shombo wahala
Etekete yin tifema popo wahala
Before you carry my matter for head I hope say you don chop?
Woyoyo
Wahala for the person wey no like me
Na fresh I fresh I no kill person
Me I no get time for your jealousy
Woyoyoyo
Wahala for the person wey dey hate me
Na fresh I fresh I no kill person
Me I no get time for your jealousy
Wahala
ย