Skip to content

Alléluia

Force One
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Zaga dat Shadow Oh yeah First one Ambition Girl, you fine, walai, I dey gbadun you From the first day I see you, walai, I know say I dey loving you Go tell your mama say I say I go marry you I be the one, that number one nigga for the place wey go cherish you I have been around the world, ayayaya I couldn't find my baby I searched around the world, ayayaya I couldn't find my baby But now I find you, halle, hallelujah We go dey love dey love dey go, halle, hallelujah We go dey dance dey dance dey go, halle, hallelujah So make we love dey love dey go, halle, hallelujah Hallelujah Mama yɛ 3i, bla din dwo ɛ Makpɛ le le mikua, saki Masun le le mikua, sakie Mama yɛ 3i, bla din dwo ɛ Makpɛ le le mikua, saki Masun le le mikua, sakie Aaah, bla din dwo ɛ Aaah, aaah, bla din dwo ɛ Nyame ɛ 3i, bla din dwo ɛ Makpɛ le le mikua, saki Masun le le mikua, sakie Aaah, bla din dwo ɛ Eeeh, eeih, bla din dwo ɛ But now I find you, halle, hallelujah We go dey love dey love dey go, halle, hallelujah We go dey dance dey dance dey go, halle, hallelujah So make we love dey love dey go, halle, hallelujah Hallelujah Oya yaki oo na yomi ya Eh, baby ginger Oya yaki oo na yomi ya Eh, baby ginger, ginger Mama mi wami nklɔɔ Adɛyɛ mi wami nklɔɔ Nyame kunkwa di mi lalo Nsege, nyame kunkwa di mi lalo Hallelujah baba eh Hallelujah mama eh Hallelujah baba Eh, bla din dwo ɛ Nyame di mami eh Nyame di baba eh Nsege di mme adi eh Eh, bla din dwo ɛ Papa din diazi Lord, Lord din diazi God, God din diazi Oh my Lord din diazi Eh, eh But now I find you, halle, hallelujah We go dey love dey love dey go, halle, hallelujah We go dey dance dey dance dey go, halle, hallelujah So make we love dey love dey go, halle, hallelujah Hallelujah Oya yaki oo na yomi ya Eh, baby ginger Oya yaki oo na yomi ya Eh, baby ginger, ginger