Skip to content

Carry Me

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Ah ah ah (Sele b) Ah jah jah Jah baby jah Ah jah jay jah jah jah Carry me carry me baby Carry me carry me baby (jah jah jah) Carry me carry me baby (jah baby jah) Carry me orh orh orh Any where you go go Na where I wan go (where I wan go) Even if na Sokoto I go follow you go oo (ah ah) E getti something wey you dey do me When I dey for your side (yaha yaha) E get the feeling we me I dey feel Wey I no understand (ah ah) Shebi you rub kaya (kaya) Abi na this manya (yoh wa) E set my body on fire (fire oo) Carry you for my bololo Omo shayo na bastard (ah ah ah) I rather wait for corner E get the way you dey do me Abeg make you carry me dey go Sun mo mi baby welele wololo Welele wololo welele wololo I dey for you my babay welele Wololo welele wololo welele wololo No be tinko tinko wombolo wombolo Wombolo wombolo wombolo wombolo E dey do me something welele wololo Welele wololo welele wololo (ibo ibo ibebebe ibe ibe) Carry me go I follow you no question I padi you no mention Wahala for who dey question my love Carry me go Carry me go like Uber (Uber) I no get destination Wahala for who dey question my love Shebi you rub kaya (kaya) Abi na this manya (yoh wa) E set my body on fire (fire oo) Carry you for my bololo Omo shayo na bastard (ah ah ah) I rather wait for corner E get the way you dey do me Abeg make you carry me dey go Sun mo mi baby welele wololo Welele wololo welele wololo I dey for you my babay welele Wololo welele wololo welele wololo No be tinko tinko wombolo wombolo Wombolo wombolo wombolo wombolo E dey do me something welele wololo Welele wololo welele wololo (ibo ibo ibebebe ibe ibe) Wanna wanna baby daskia aje (yeba) Wanna wanna baby daskia aje (uh uh uh) Ibobobo Ibo ibo ibebebe ibe ibe Ibobobo Ibo ibo ibebebe ibe ibe (No be tinko tinko) Ah ah ah No be tinko tinko Ah jah jah jah baby jah