Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
SERE
Khallythegrea8
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
La la la la la la
La la la
See where I am from on God
See there aint no joy
Zero joy
Buckle hard get on board
You aint no boy
You no be boy
Make money little noise
Don't play with em toys
Make e no spoil for you o
Le pa pa sa pa
Everything rough
Man no fit dull
Manythings sup
Wey i no fit talk
Any mission i no fit gock
I no fit run
Cus mans so tough
I am a king
I make dem dey phor
Every string imma pull on God
And imma sing
Till thy kindom come
Till my fame don come
Put my name on board
Awa o sere
To ba ya a ma blow oh
Awa o kere
Very soon
We go pull up in the benz o
Awa o sere to ba ya ama blow
We go shut down shows oh o o
Awa o sere
To ba ya a ma blow o o
Awa o kere
Very soon
We go pull up in the benz o o
Awa o sere to ba ya ama blow
We go shut down shows o
Blessed with these flows o o
La la la la la
La la la la la
Yangwhilz ma pa mi